The Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, has arrested five suspected internet fraudsters in Enugu, Enugu State. They were picked up from their hide out at No. 26 and 42, Chimaobi Uba Street,
GRA, Enugu following an intelligence report.
GRA, Enugu following an intelligence report.
- Jessy Brewer and Franca Chiagozie like this.
- Buffery Odion Aghatise dos pple way dey do internet work na good things them dey do what of do pple way dey theif govenrment money and fedral money watin them be EFFCC una dey mad live dos pple way dey better my conutry make una face dos one way dey for government.
- Dauda Yahaya Those guys need national pardon. Pls GEJ pardon dem. Bcos we need dem in Nigeria economy
- Youngmoney Ojo Olusegun Let EFCC go nd face dos @ d national assembly nd dose dat are carry al our national cake 2 dea private banks.but mister Jonathan wl not pardon dem cos d money is not heavy.
- Simon Kasham Bala Is a gud business, but i knw only the massis are suffering in dis country. God should help dos guy, bcos d country the is bad.